Difference between revisions of "sour"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* sáwà
 
* sáwà
 
+
<sm2>Pcm-ng-sour.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-sour.m.ogg</sm2>
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
# Sey someting taste dey [[slap]] for mouth.
+
# Food wey dey cook, wey de no warm or de put for fridge wey don  get onekind  taste wey mean sey e don spoil or e dey quarterto spoil.
#:* {{ux|dv| Na garri wey '''sour''' dey make sense with groundnut. |( NSC_2021, A sour gaari taken with groundnut, is the best.)}}
+
#:* {{ux|dv| Tank God sey dat food no spoil, na sour e '''sour'''.|(Thank God the food is just sour but not spoilt.)}}
#:* {{ux|dv| Dat pammy don '''sour''', e no fresh again.|(NSC_2021, The palm wine is sour, it is no longer fresh.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di soup don almost sour as you no warm am yesterday. |(The taste of the soup is almost getting bad since you didn't heat it up yesterday.)}}
# Taste of fruit wey never rip.
 
#:* {{ux|dv| Some people dey use salt chop mango wey '''sour''' because e never ripe.|(NSC_2021, Some eat sour mango with salt because it is still unripe.)}}
 
# Taste of fruit wey be say e dey slap as de dey chop am.
 
#:* {{ux|dv| I no dey lick dat orange again, e dey make my teeth shake. E too '''sour'''.|(NSC_2021, I am no longer eating the orange, it is too sour and it makes my teeth sensitive.)}}
 
#:* {{ux|dv| As lime dey '''sour''' for mouth, no make me like am.|(NSC_2021, I do not like the taste of lime because it is sour.)}}
 
#Food wey dey cook, wey dey no warm or put for fridge wey done get one kind taste.
 
#:* {{ux|dv| Tank God sey dat food no spoil, na sour e '''sour'''.|(NSC_2021,Thank God the food is just sour but not spoilt.)}}
 
#:* {{ux|dv| Di soup don almost sour as you no warm am yesterday. |( NSC_2021, The taste of the soup is almost getting bad since you didn't heat it up yesterday.)}}
 
 
#Fruit wey don dey turn [[water water]] as e dey spoil.
 
#Fruit wey don dey turn [[water water]] as e dey spoil.
#:* {{ux|dv| My customer sell tomato way don dey '''sour''' give me. |(NSC_2021, My customer sold a rancid tomato to me.)}}
+
#:* {{ux|dv| My customer sell tomato way don dey '''sour''' give me. |(My customer sold rancid tomato to me.)}}
#:* {{ux|dv| Na since yesterday dat watermelon don dey inside nylon. e don don '''sour'''.|(NSC_2021, Since yesterday, that watermelon has been inside a plastic bag. It must have gotten sour by now. )}}
+
#:* {{ux|dv| Na since yesterday dat watermelon don dey inside nylon. e don don '''sour'''.|(Since yesterday, that watermelon has been inside a plastic bag. It must have gotten sour by now.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[spoil]], [[rotten]]
 
* [[spoil]], [[rotten]]

Latest revision as of 18:41, 5 June 2023

Naija

Alternative

Etymology

From: English sour

Pronunciation

  • sáwà

Play Play

Adjective

  1. Food wey dey cook, wey de no warm or de put for fridge wey don get onekind taste wey mean sey e don spoil or e dey quarterto spoil.
    • Tank God sey dat food no spoil, na sour e sour.  — (Thank God the food is just sour but not spoilt.)
    • Di soup don almost sour as you no warm am yesterday.  — (The taste of the soup is almost getting bad since you didn't heat it up yesterday.)
  2. Fruit wey don dey turn water water as e dey spoil.
    • My customer sell tomato way don dey sour give me.  — (My customer sold rancid tomato to me.)
    • Na since yesterday dat watermelon don dey inside nylon. e don don sour.  — (Since yesterday, that watermelon has been inside a plastic bag. It must have gotten sour by now.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: sour, rancidity