Difference between revisions of "sour"

 
Line 11: Line 11:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
# Food wey dey cook, wey de no warm or de put for fridge wey don  get onekind  taste wey mean sey e don spoil or e dey quarterto spoil.
 
# Food wey dey cook, wey de no warm or de put for fridge wey don  get onekind  taste wey mean sey e don spoil or e dey quarterto spoil.
#:* {{ux|dv| Tank God sey dat food no spoil, na sour e '''sour'''.|(NSC_2021,Thank God the food is just sour but not spoilt.)}}
+
#:* {{ux|dv| Tank God sey dat food no spoil, na sour e '''sour'''.|(Thank God the food is just sour but not spoilt.)}}
#:* {{ux|dv| Di soup don almost sour as you no warm am yesterday. |( NSC_2021, The taste of the soup is almost getting bad since you didn't heat it up yesterday.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di soup don almost sour as you no warm am yesterday. |(The taste of the soup is almost getting bad since you didn't heat it up yesterday.)}}
 
#Fruit wey don dey turn [[water water]] as e dey spoil.
 
#Fruit wey don dey turn [[water water]] as e dey spoil.
#:* {{ux|dv| My customer sell tomato way don dey '''sour''' give me. |(NSC_2021, My customer sold rancid tomato to me.)}}
+
#:* {{ux|dv| My customer sell tomato way don dey '''sour''' give me. |(My customer sold rancid tomato to me.)}}
#:* {{ux|dv| Na since yesterday dat watermelon don dey inside nylon. e don don '''sour'''.|(NSC_2021, Since yesterday, that watermelon has been inside a plastic bag. It must have gotten sour by now.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na since yesterday dat watermelon don dey inside nylon. e don don '''sour'''.|(Since yesterday, that watermelon has been inside a plastic bag. It must have gotten sour by now.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[spoil]], [[rotten]]
 
* [[spoil]], [[rotten]]

Latest revision as of 18:41, 5 June 2023

Naija

Alternative

Etymology

From: English sour

Pronunciation

  • sáwà

Play Play

Adjective

  1. Food wey dey cook, wey de no warm or de put for fridge wey don get onekind taste wey mean sey e don spoil or e dey quarterto spoil.
    • Tank God sey dat food no spoil, na sour e sour.  — (Thank God the food is just sour but not spoilt.)
    • Di soup don almost sour as you no warm am yesterday.  — (The taste of the soup is almost getting bad since you didn't heat it up yesterday.)
  2. Fruit wey don dey turn water water as e dey spoil.
    • My customer sell tomato way don dey sour give me.  — (My customer sold rancid tomato to me.)
    • Na since yesterday dat watermelon don dey inside nylon. e don don sour.  — (Since yesterday, that watermelon has been inside a plastic bag. It must have gotten sour by now.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: sour, rancidity