Difference between revisions of "sour"
Line 10: | Line 10: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | # Food wey dey cook, wey de no warm or de put for fridge wey don get onekind taste wey mean sey e don spoil or e dey quarterto spoil. | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #Food wey dey cook, wey | ||
#:* {{ux|dv| Tank God sey dat food no spoil, na sour e '''sour'''.|(NSC_2021,Thank God the food is just sour but not spoilt.)}} | #:* {{ux|dv| Tank God sey dat food no spoil, na sour e '''sour'''.|(NSC_2021,Thank God the food is just sour but not spoilt.)}} | ||
#:* {{ux|dv| Di soup don almost sour as you no warm am yesterday. |( NSC_2021, The taste of the soup is almost getting bad since you didn't heat it up yesterday.)}} | #:* {{ux|dv| Di soup don almost sour as you no warm am yesterday. |( NSC_2021, The taste of the soup is almost getting bad since you didn't heat it up yesterday.)}} | ||
#Fruit wey don dey turn [[water water]] as e dey spoil. | #Fruit wey don dey turn [[water water]] as e dey spoil. | ||
− | #:* {{ux|dv| My customer sell tomato way don dey '''sour''' give me. |(NSC_2021, My customer sold | + | #:* {{ux|dv| My customer sell tomato way don dey '''sour''' give me. |(NSC_2021, My customer sold rancid tomato to me.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Na since yesterday dat watermelon don dey inside nylon. e don don '''sour'''.|(NSC_2021, Since yesterday, that watermelon has been inside a plastic bag. It must have gotten sour by now. )}} | + | #:* {{ux|dv| Na since yesterday dat watermelon don dey inside nylon. e don don '''sour'''.|(NSC_2021, Since yesterday, that watermelon has been inside a plastic bag. It must have gotten sour by now.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[spoil]], [[rotten]] | * [[spoil]], [[rotten]] |
Revision as of 20:26, 21 December 2022
Naija
Alternative
Etymology
From: English sour
Pronunciation
- sáwà
Adjective
- Food wey dey cook, wey de no warm or de put for fridge wey don get onekind taste wey mean sey e don spoil or e dey quarterto spoil.
- Tank God sey dat food no spoil, na sour e sour. — (NSC_2021,Thank God the food is just sour but not spoilt.)
- Di soup don almost sour as you no warm am yesterday. — ( NSC_2021, The taste of the soup is almost getting bad since you didn't heat it up yesterday.)
- Fruit wey don dey turn water water as e dey spoil.
- My customer sell tomato way don dey sour give me. — (NSC_2021, My customer sold rancid tomato to me.)
- Na since yesterday dat watermelon don dey inside nylon. e don don sour. — (NSC_2021, Since yesterday, that watermelon has been inside a plastic bag. It must have gotten sour by now.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: sour, rancidity