Difference between revisions of "spoil"

 
(9 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From English: ''spoil''
 
From English: ''spoil''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* spɔɪl
+
* spɔɪ̂
 
<sm2>Pcm-ng-spoil.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-spoil.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-spoil.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-spoil.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 14
 
* Frequency rank in NSC treebank: 581
 
* Frequency in raw corpus: 513
 
* Frequency rank in raw corpus: 637
 
 
 
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#Make someting no dey good again.
+
#Make person dey do [[badbad]] tings.
 +
#:* {{ux|dv| kai! You don '''spoil'''! See wetin you dey watch? |(Eww! You are spoilt! Look at what you are watching!)}}
 +
#:* {{ux|dv| Dara don '''spoil''', na only pictures of girls wey no wear cloth full im phone. |(Dara is corrupt. He only has pictures of unclad girls on his phone.)}}
 +
# Make wetin bin good no good again.
 
#:* {{ux|dv| Who '''spoil''' am? |(LAG_17_Food-On-Campus_DG__58, Who spoilt it ?)}}
 
#:* {{ux|dv| Who '''spoil''' am? |(LAG_17_Food-On-Campus_DG__58, Who spoilt it ?)}}
#:* {{ux|dv| Na dat one dey '''spoil''' everything. |(WAZL_14_Kulele-Zone_DG__96, That's the one spoiling everything.)}}
+
# Make person or someting  [[dabaru]] someting/ person plan.  
#Make dem dabaru someting/ person plan.  
 
 
#:* {{ux|dv| Wetin we fit do to '''spoil''' Satan plan? |(jw__42888, What can we do to ruin Satan's plan?)}}
 
#:* {{ux|dv| Wetin we fit do to '''spoil''' Satan plan? |(jw__42888, What can we do to ruin Satan's plan?)}}
 
#:* {{ux|dv| Dis man don '''spoil''' my plan to comot today. |(jw__31309, This man has ruined my plan of going out today.)}}
 
#:* {{ux|dv| Dis man don '''spoil''' my plan to comot today. |(jw__31309, This man has ruined my plan of going out today.)}}
#Make dem talk bad about person
+
#:* {{ux|dv| Na dat one dey '''spoil''' everything. |(WAZL_14_Kulele-Zone_DG__96, That's the one spoiling everything.)}}
#:* Abi wummi don '''spoil''' me give you? |(NSC_2020, Or has Wummi maligned me to you?)}}
+
# Make dem talk bad about person.
#:* {{ux|dv| Make you dey '''spoil''' person name. |(NST_cleaned__16741, You are slandering someones name.)}}
+
#:* Abi wummi don '''spoil''' me give you? |(Or has Wummi maligned me to you?)}}
 +
#:* {{ux|dv| De '''spoil''' am dey give oga dey go, di day dem go catch you anyting wey your eye s take am like dat.|(Continue to slander him before the boss, the day you’ll be found out, deal with whatever comes.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[spoil belle]]
 
* [[spoil belle]]

Latest revision as of 18:42, 5 June 2023

Naija

Etymology

From English: spoil

Pronunciation

  • spɔɪ̂

Play Play

Verb

  1. Make person dey do badbad tings.
    • kai! You don spoil! See wetin you dey watch?  — (Eww! You are spoilt! Look at what you are watching!)
    • Dara don spoil, na only pictures of girls wey no wear cloth full im phone.  — (Dara is corrupt. He only has pictures of unclad girls on his phone.)
  2. Make wetin bin good no good again.
    • Who spoil am?  — (LAG_17_Food-On-Campus_DG__58, Who spoilt it ?)
  3. Make person or someting dabaru someting/ person plan.
    • Wetin we fit do to spoil Satan plan?  — (jw__42888, What can we do to ruin Satan's plan?)
    • Dis man don spoil my plan to comot today.  — (jw__31309, This man has ruined my plan of going out today.)
    • Na dat one dey spoil everything.  — (WAZL_14_Kulele-Zone_DG__96, That's the one spoiling everything.)
  4. Make dem talk bad about person.
    • Abi wummi don spoil me give you? |(Or has Wummi maligned me to you?)}}
    • De spoil am dey give oga dey go, di day dem go catch you anyting wey your eye s take am like dat.  — (Continue to slander him before the boss, the day you’ll be found out, deal with whatever comes.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: spoil, ruin, slander