Difference between revisions of "spoil"
(→Verb) |
|||
Line 18: | Line 18: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
− | + | Make someting no dey good again. | |
− | + | :* {{ux|dv| Who '''spoil''' am? |(LAG_17_Food-On-Campus_DG__58, Who spoilt it ?)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Na dat one dey '''spoil''' everything. |(WAZL_14_Kulele-Zone_DG__96, That's the one spoiling everything.)}} | |
+ | |||
====Transitive==== | ====Transitive==== | ||
#Make dem [[dabaru]] someting/ person plan. | #Make dem [[dabaru]] someting/ person plan. |
Revision as of 16:17, 23 February 2021
Naija
Etymology
From English: spoil
Pronunciation
- spɔɪ̂l
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 14
- Frequency rank in NSC treebank: 581
- Frequency in raw corpus: 513
- Frequency rank in raw corpus: 637
Verb
Intransitive
Make someting no dey good again.
- Who spoil am? — (LAG_17_Food-On-Campus_DG__58, Who spoilt it ?)
- Na dat one dey spoil everything. — (WAZL_14_Kulele-Zone_DG__96, That's the one spoiling everything.)
Transitive
- Make dem dabaru someting/ person plan.
- Wetin we fit do to spoil Satan plan? — (jw__42888, What can we do to ruin Satan's plan?)
- Dis man don spoil my plan to comot today. — (jw__31309, This man has ruined my plan of going out today.)
- Make dem talk bad about person.
- Abi wummi don spoil me give you? |(NSC_2020, Or has Wummi maligned me to you?)}}
- Make you dey spoil person name. — (NST_cleaned__16741, You are slandering someones name.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: spoil, ruin, slander