spoil

Naija

Etymology

From English: spoil

Pronunciation

  • spɔɪ̂l

Play Play


Verb

Intransitive

  • Make someting no dey good again.
  • Who spoil am?  — (LAG_17_Food-On-Campus_DG__58, Who spoilt it ?)
  • Na dat one dey spoil everything.  — (WAZL_14_Kulele-Zone_DG__96, That's the one spoiling everything.)

Transitive

  • Make dem dabaru someting/ person plan.
  • Wetin we fit do to spoil Satan plan?  — (jw__42888, What can we do to ruin Satan's plan?)
  • Dis man don spoil my plan to comot today.  — (jw__31309, This man has ruined my plan of going out today.)
  • Make dem talk bad about person.
  • Abi wummi don spoil me give you? |(NSC_2020, Or has Wummi maligned me to you?)}}
  • Make you dey spoil person name.  — (NST_cleaned__16741, You are slandering someones name.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: spoil, ruin, slander