Difference between revisions of "spoil face"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''spoil'' and ''face''
 
From: English ''spoil'' and ''face''
Line 9: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-spoil face.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-spoil face.m.ogg</sm2>  
  
===Definition===
 
Sey person vex con do im face make e show sey e dey true-true dey vex
 
  
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
# Sey person vex con do im face make e show sey e dey true-true dey vex.
+
* Make person vex con do im face make e show sey e dey true-true dey vex.
#: {{ux|dv| As I see sey de don chop di food wey I keep for fridge, I just spoil face! | (NSC_Emeka_2020, AS soon as I saw that they had eaten the food I kept, I frowned.)}}
+
:* {{ux|dv| As I see sey de don chop di food wey I keep for fridge, I just spoil face! | (NSC_Emeka_2020, AS soon as I saw that they had eaten the food I kept, I frowned.)}}
# Sey person want do im face make anoder person fear am.
+
* make person want do im face make anoder person fear am.
#: {{ux|dv| As I reach dere eh, I go just spoil face, make de know sey no be play I con play | (NSC_Emeka_2020, As soon as I get there, I'll put on a scowl, so they'll know I didn't come to play around)}}
+
:* {{ux|dv| As I reach dere eh, I go just spoil face, make de know sey no be play I con play | (NSC_Emeka_2020, As soon as I get there, I'll put on a scowl, so they'll know I didn't come to play around.)}}
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[vex]], [[para]],
 
[[vex]], [[para]],
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
[[happy]],  
 
[[happy]],  
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''frown'', ''scowl''
 
* English: ''frown'', ''scowl''

Revision as of 17:14, 27 July 2021

Naija

Etymology

From: English spoil and face

Pronunciation

  • spɔ́ìfês

Play Play


Verb phrase

  • Make person vex con do im face make e show sey e dey true-true dey vex.
  • As I see sey de don chop di food wey I keep for fridge, I just spoil face!  —  (NSC_Emeka_2020, AS soon as I saw that they had eaten the food I kept, I frowned.)
  • make person want do im face make anoder person fear am.
  • As I reach dere eh, I go just spoil face, make de know sey no be play I con play  —  (NSC_Emeka_2020, As soon as I get there, I'll put on a scowl, so they'll know I didn't come to play around.)

Synonyms

vex, para,

Antonyms

happy,

Translations

  • English: frown, scowl