squeeze face

Naija

Etymology

From English: squeeze face

Pronunciation

  • skwízfês

Play Play


Verb

  1. MMake person face dey onekind because sey e no happy.
    • Who you dey squeeze face for?  — (Who are you frowning your face at?)
  2. Make person mind no sweet on top matter.
    • Iwobi transfer from Arsenal make Nigerians squeeze face.  — (bbc__48673, Iwobi transfer from Arsenal was displeasing to Nigerians.)

Related Forms

Antonyms

Translations

  • English: frown