Difference between revisions of "squeeze face"

 
Line 9: Line 9:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make person press face because say e no happy.
+
# MMake person face dey onekind because sey e no happy.
 
#:* {{ux|dv| Who you dey '''squeeze face''' for?|(Who are you frowning your face at?)}}
 
#:* {{ux|dv| Who you dey '''squeeze face''' for?|(Who are you frowning your face at?)}}
 
# Make person mind no sweet on top matter.
 
# Make person mind no sweet on top matter.

Latest revision as of 16:30, 9 March 2024

Naija

Etymology

From English: squeeze face

Pronunciation

  • skwízfês

Play Play


Verb

  1. MMake person face dey onekind because sey e no happy.
    • Who you dey squeeze face for?  — (Who are you frowning your face at?)
  2. Make person mind no sweet on top matter.
    • Iwobi transfer from Arsenal make Nigerians squeeze face.  — (bbc__48673, Iwobi transfer from Arsenal was displeasing to Nigerians.)

Related Forms

Antonyms

Translations

  • English: frown