Difference between revisions of "start"

 
Line 12: Line 12:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Di time wey someting begin.
+
# Make someting begin.
 
#:* {{ux|dv|Brazil neva lose any match since dis World Cup '''start'''.|(bbc__20576, Brazil has not lost a match since the World Cup began.)}}
 
#:* {{ux|dv|Brazil neva lose any match since dis World Cup '''start'''.|(bbc__20576, Brazil has not lost a match since the World Cup began.)}}
 
# Make someting begin for person or somewhere.
 
# Make someting begin for person or somewhere.

Latest revision as of 21:47, 21 December 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English start

Pronunciation

  • stât

Play Play

Verb

  1. Make someting begin.
    • Brazil neva lose any match since dis World Cup start.  — (bbc__20576, Brazil has not lost a match since the World Cup began.)
  2. Make someting begin for person or somewhere.
    • As I small reach, na so I start to dey sing.  — (ENU_15_Music_M__8, I started singing even as a young person.)
    • Ah I no con know where to start!  — (ENU_09_Angry-Neighbours_MG__24, I was at a loss for where to begin!)
    • Wetin dey start dis xenophobia attacks?  — (bbc__99334, What was the cause of the xenophobia attacks?)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to begin.