Difference between revisions of "suffersuffer"
TellaSamson (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 4: | Line 4: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From English ''suffer'' | + | From English: ''suffer'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 11: | Line 11: | ||
<sm2>Pcm-ng-suffersuffer.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-suffersuffer.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Na condition | + | * Na condition wey be say person go dey face pain and [[wahala]] because say tings no balance well for am. |
− | + | :* {{ux|dv|For dis country now, na '''suffersuffer''' na im dey o.|Egbokhare_2020, In this country now, suffering is in rampage.}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Di '''suffersuffer''' con dey too much for am.|NSC_Tella_2020, The suffering is now unbearable for him.}} | |
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[wahala]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * [[ | + | * [[flenjo, jolly]], |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''suffering, oppression''. | * English: ''suffering, oppression''. | ||
+ | |||
+ | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * | + | * Make person dey show anoder person wickedness. |
− | :{{ux|dv|Na so di step mother dey '''suffersuffer''' am.|Egbokhare_2020, That was how the step mother maltreated her.}} | + | :* {{ux|dv|Na so di step mother dey '''suffersuffer''' am.|Egbokhare_2020, That was how the step mother maltreated her.)}} |
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[ | + | * [[wick]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''maltreat''. | * English: ''maltreat''. |
Revision as of 13:00, 28 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: suffer
Pronunciation
- sòfàsófá
Noun
- Na condition wey be say person go dey face pain and wahala because say tings no balance well for am.
- For dis country now, na suffersuffer na im dey o. — Egbokhare_2020, In this country now, suffering is in rampage.
- Di suffersuffer con dey too much for am. — NSC_Tella_2020, The suffering is now unbearable for him.
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: suffering, oppression.
Verb
- Make person dey show anoder person wickedness.
- Na so di step mother dey suffersuffer am. — Egbokhare_2020, That was how the step mother maltreated her.)
Synonyms
Translations
- English: maltreat.