Difference between revisions of "suffersuffer"
TellaSamson (talk | contribs) |
TellaSamson (talk | contribs) |
||
Line 24: | Line 24: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * distress |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== |
Revision as of 14:28, 8 December 2020
Naija
Alternative forms
- suffer suffer
Etymology
From English suffer
Pronunciation
- sÒfàsÓfá
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 3
- Frequency rank in raw corpus: 16193
Noun
Na condition of person wey dey for pain and distress.
- for dis country now, na suffersuffer na im dey o. — Egbokhare_2020, In this country now, suffering is in rampage.
- Di suffersuffer con dey too much for am. — NSC_Tella_2020, The suffering is now unbearable for him.
Synonyms
- distress
Antonyms
Translations
- English: suffering, oppression
Verb
- Na to treat person bad.
- na so di step mother dey suffersuffer am. — Egbokhare_2020, That was how the step mother maltreated her.
Synonyms
Translations
- English: maltreat