suffersuffer

Naija

Alternative forms

  • suffer suffer

Etymology

From English suffer

Pronunciation

  • sÒfàsÓfá

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 3
  • Frequency rank in raw corpus: 16193

Noun

Na condition of person wey dey for pain and distress.

  1. for dis country now, na suffersuffer na im dey o.  — Egbokhare_2020, In this country now, suffering is in rampage.
    Di suffersuffer con dey too much for am.  — NSC_Tella_2020, The suffering is now unbearable for him.


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: suffering, oppression

Verb

  • Na to treat person bad.
  1. na so di step mother dey suffersuffer am.  — Egbokhare_2020, That was how the step mother maltreated her.

Synonyms

Translations

  • English: maltreat