suffersuffer
Naija
Alternative forms
Etymology
From English suffer
Pronunciation
- sÒfàsÓfá
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 3
- Frequency rank in raw corpus: 16193
Noun
- Na condition of person wey dey for pain and distress.
- For dis country now, na suffersuffer na im dey o. — Egbokhare_2020, In this country now, suffering is in rampage.
- Di suffersuffer con dey too much for am. — NSC_Tella_2020, The suffering is now unbearable for him.
Synonyms
- distress
Antonyms
Translations
- English: suffering, oppression.
Verb
- Na to treat person bad.
- Na so di step mother dey suffersuffer am. — Egbokhare_2020, That was how the step mother maltreated her.
Synonyms
Translations
- English: maltreat.