supermarket
Naija
Etymology
From: English super and market
Pronunciation
supɑmaket
Definition
Place wey de dey sell market wey person no fit prize
Noun
- Na before before e be sey na only who get money dey go supermarket go buy someting. — (NSC_Odirin_2020, Nowadays, both the middle class and lower class shop at supermarkets.)
- Wetin de dey sell for supermarket too dear. — (NSC_Odirin_2020, Goods purchased in a supermarket are quite expensive.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: Supermarket