swear for
Naija
Etymology
From English: swear for
Pronunciation
Play
Play
Verb phrase
- Make person curse anoder person.
- You dey behave like sey una village people swear for you. — (You are behaving like someone cursed by his enemies.)
Related forms
Translations
- English: to curse someone