Difference between revisions of "swear"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * charge 0.62 729, favour 0.59 163, appear 0.57 319, fact 0.57 377, declare 0.56 651, appoint 0.55 314, elect 0.54 160, interested 0.54 43, c...") |
(→Naija) |
||
(17 intermediate revisions by 9 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English: ''swear'' | |
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * swêr |
<sm2>Pcm-ng-swear.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-swear.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-swear.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-swear.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * When dey curse person. | |
− | + | :* {{ux|dv| Person wey tiff meat don buy '''swear'''. |(Anyone who steals a meat, has taken something accursed.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Go beg your papa make im comot di '''swear''' for your head.|(Go plead with your father, so that he lifts up the curse from your head.)}} | |
− | + | ||
− | + | ====Related form==== | |
− | + | * [[swear for]] | |
− | |||
− | ==== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: '''curse''' |
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Make person talk sey wetin im dey talk na di true. | |
− | + | #:* {{ux|dv|'''Swear''' sey you no like me.|(LAG_22_I-Senior-You_DG__191, Swear that you don't like me.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| Some of di victims say dem first cari dem go babalawo shrine to '''swear''' say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen. |(bbc__91257, Some of the victims claimed that they were taken to a witch doctors shrine to take an oath, never to disclose what happened to anybody or the police.)}} | |
− | # | + | # Make person promise anoder person. |
− | #: {{ux|dv|'''Swear''' | + | #:* {{ux|dv| Because for Bible, promise be like '''swear'''. |(jw__4705, The promises found in the bible is guaranteed.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv| I '''swear''' to God! |(ENU_13_School-Life_DG__61, I vow to God!)}} | |
− | + | # Make dey curse person. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Dem don '''swear''' for dat boy. |(The boy is accursed.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| If you no pay my money, I go '''swear''' for you. |(If you do not pay my money, I will place a curse on you.)}} | |
− | + | ====Synonyms==== | |
− | + | * [[curse]] | |
− | #: {{ux|dv|Some of di victims say dem first cari dem go babalawo shrine to '''swear''' say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen. |(bbc__91257, | + | ====Antonyms==== |
− | # | + | * [[bless]] |
− | #: {{ux|dv| | ||
− | #: {{ux|dv|I '''swear''' | ||
− | # | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|If you | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
− | |||
− | ==== | ||
− | * | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''vow, promise, cursed, swear'' |
Latest revision as of 18:56, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: swear
Pronunciation
- swêr
Noun
- When dey curse person.
- Person wey tiff meat don buy swear. — (Anyone who steals a meat, has taken something accursed.)
- Go beg your papa make im comot di swear for your head. — (Go plead with your father, so that he lifts up the curse from your head.)
Related form
Translations
- English: curse
Verb
- Make person talk sey wetin im dey talk na di true.
- Swear sey you no like me. — (LAG_22_I-Senior-You_DG__191, Swear that you don't like me.)
- Some of di victims say dem first cari dem go babalawo shrine to swear say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen. — (bbc__91257, Some of the victims claimed that they were taken to a witch doctors shrine to take an oath, never to disclose what happened to anybody or the police.)
- Make person promise anoder person.
- Because for Bible, promise be like swear. — (jw__4705, The promises found in the bible is guaranteed.)
- I swear to God! — (ENU_13_School-Life_DG__61, I vow to God!)
- Make dey curse person.
- Dem don swear for dat boy. — (The boy is accursed.)
- If you no pay my money, I go swear for you. — (If you do not pay my money, I will place a curse on you.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: vow, promise, cursed, swear