Difference between revisions of "swear"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
(9 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
From English: ''swear'' | From English: ''swear'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * swêr |
<sm2>Pcm-ng-swear.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-swear.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-swear.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-swear.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | When | + | * When dey curse person. |
− | :* {{ux|dv| Person wey tiff meat don buy '''swear'''. |( | + | :* {{ux|dv| Person wey tiff meat don buy '''swear'''. |(Anyone who steals a meat, has taken something accursed.)}} |
− | :* {{ux|dv| Go beg your papa make im comot di '''swear''' for your head.|( | + | :* {{ux|dv| Go beg your papa make im comot di '''swear''' for your head.|(Go plead with your father, so that he lifts up the curse from your head.)}} |
+ | |||
+ | ====Related form==== | ||
+ | * [[swear for]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: '''curse''' | * English: '''curse''' | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | #Make person talk sey wetin im dey talk na di true. | + | # Make person talk sey wetin im dey talk na di true. |
#:* {{ux|dv|'''Swear''' sey you no like me.|(LAG_22_I-Senior-You_DG__191, Swear that you don't like me.)}} | #:* {{ux|dv|'''Swear''' sey you no like me.|(LAG_22_I-Senior-You_DG__191, Swear that you don't like me.)}} | ||
#:* {{ux|dv| Some of di victims say dem first cari dem go babalawo shrine to '''swear''' say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen. |(bbc__91257, Some of the victims claimed that they were taken to a witch doctors shrine to take an oath, never to disclose what happened to anybody or the police.)}} | #:* {{ux|dv| Some of di victims say dem first cari dem go babalawo shrine to '''swear''' say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen. |(bbc__91257, Some of the victims claimed that they were taken to a witch doctors shrine to take an oath, never to disclose what happened to anybody or the police.)}} | ||
− | #Make person promise anoder person. | + | # Make person promise anoder person. |
#:* {{ux|dv| Because for Bible, promise be like '''swear'''. |(jw__4705, The promises found in the bible is guaranteed.)}} | #:* {{ux|dv| Because for Bible, promise be like '''swear'''. |(jw__4705, The promises found in the bible is guaranteed.)}} | ||
#:* {{ux|dv| I '''swear''' to God! |(ENU_13_School-Life_DG__61, I vow to God!)}} | #:* {{ux|dv| I '''swear''' to God! |(ENU_13_School-Life_DG__61, I vow to God!)}} | ||
− | #Make dey curse person. | + | # Make dey curse person. |
− | #:* {{ux|dv| Dem don '''swear''' for dat boy. |( | + | #:* {{ux|dv| Dem don '''swear''' for dat boy. |(The boy is accursed.)}} |
− | #:* {{ux|dv| If you no pay my money, I go '''swear''' for you. |( | + | #:* {{ux|dv| If you no pay my money, I go '''swear''' for you. |(If you do not pay my money, I will place a curse on you.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[curse]] | * [[curse]] |
Latest revision as of 18:56, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: swear
Pronunciation
- swêr
Noun
- When dey curse person.
- Person wey tiff meat don buy swear. — (Anyone who steals a meat, has taken something accursed.)
- Go beg your papa make im comot di swear for your head. — (Go plead with your father, so that he lifts up the curse from your head.)
Related form
Translations
- English: curse
Verb
- Make person talk sey wetin im dey talk na di true.
- Swear sey you no like me. — (LAG_22_I-Senior-You_DG__191, Swear that you don't like me.)
- Some of di victims say dem first cari dem go babalawo shrine to swear say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen. — (bbc__91257, Some of the victims claimed that they were taken to a witch doctors shrine to take an oath, never to disclose what happened to anybody or the police.)
- Make person promise anoder person.
- Because for Bible, promise be like swear. — (jw__4705, The promises found in the bible is guaranteed.)
- I swear to God! — (ENU_13_School-Life_DG__61, I vow to God!)
- Make dey curse person.
- Dem don swear for dat boy. — (The boy is accursed.)
- If you no pay my money, I go swear for you. — (If you do not pay my money, I will place a curse on you.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: vow, promise, cursed, swear