sweet belle
Naija
Etymology
From English: sweet and belly
Pronunciation
swît bèlé
Adjectival phrase
Sey person dey happy.
- As I hear the tori, my belle sweet me no be small. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, When I heard the news, I was deeply overjoyed.)
- Video weh e dey show how President Biya no use sweet belle greet di Higher Education Minister Jacques Fame Ndongo, na big tori for social media. — (bbc__80637, The viral video on social media, shows that President Biya wasn't too happy to greet the Higher Education Minister of Jacques Fame Ndongo.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
- English: Happy