Difference between revisions of "talk talk"

Line 15: Line 15:
 
#:* {{ux|dv| Dis matter don cause plenty '''talk talk''' ontop social media. |(bbc__40896, This issue has caused a lot of debate on social media.)}}
 
#:* {{ux|dv| Dis matter don cause plenty '''talk talk''' ontop social media. |(bbc__40896, This issue has caused a lot of debate on social media.)}}
  
===Related forms===
+
====Related forms====
 
* [[talk]]
 
* [[talk]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''chatterbox'', ''debate''
 
* English: ''chatterbox'', ''debate''
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 15:34, 23 March 2021

Naija

Etymology

From English: talk talk

Pronunciation



Noun

  1. Person wey talk too much.
    • Your talk talk too much.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021,You talk too much.)
    • Forward, I no get any too much talk talk  — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__192, Let's move forward. I don't have much to say.)
  2. Condition where people go dey talk on top someting.
    • Dis matter don cause plenty talk talk ontop social media.  — (bbc__40896, This issue has caused a lot of debate on social media.)

Related forms

Translation

  • English: chatterbox, debate

Verb

Make person dey talk too much.

  • You too dey talk talk  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021,)

Related forms

Translation

  • English: talker


Adjective

Sey person wey im mouth no dey stay for one place.

  • You be talk talk  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021,)

Related forms

Translation

  • English: talkative