Difference between revisions of "talk talk"

Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* tɔ̀k tɔ́k
 
* tɔ̀k tɔ́k
<sm2>Pcm-ng-talktalk.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-talk talk.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-talk talk.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-talk talk.m.ogg</sm2>
  

Revision as of 11:50, 25 January 2022

Naija

Alternative form

Etymology

From English: talk talk

Pronunciation

  • tɔ̀k tɔ́k

Play Play

Noun

  • Person wey talk too much.
  • Your talk talk too much.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021,You talk too much.)
  • Forward, I no get any too much talk talk  — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__192, Let's move forward. I don't have much to say.)
  • Condition where people go dey talk on top someting.
  • Dis matter don cause plenty talk talk ontop social media.  — (bbc__40896, This issue has caused a lot of debate on social media.)

Related forms

Translation

  • English: chatterbox, debate


Verb

  • Make person dey talk too much.
  • You too dey talk talk  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, You talk too much.)

Related forms

Translation

  • English: talker


Adjective

  • Sey person wey im mouth no dey stay for one place.
  • You be talk talk  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, You are a talkative.)

Related forms

Translation

  • English: talkative