Difference between revisions of "talk talk"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Plenty talk wey person dey talk.
 
# Plenty talk wey person dey talk.
#:* {{ux|dv| Your '''talk talk''' too much.|( NSC_2021,You talk too much.)}}
+
#:* {{ux|dv| Your '''talk talk''' too much.|(You talk too much.)}}
 
#:* {{ux|dv| Forward, I no get any too much '''talk talk''' |(LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__192, Let's move forward. I don't have much to say.)}}
 
#:* {{ux|dv| Forward, I no get any too much '''talk talk''' |(LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__192, Let's move forward. I don't have much to say.)}}
 
#Condition where people go dey talk on top someting.  
 
#Condition where people go dey talk on top someting.  
Line 30: Line 30:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* Sey person wey im mouth no dey stay for one place.
+
* Person wey dey talk pass as e suppose talk.
 
:* {{ux|dv| You be '''talk talk'''|( NSC_2021, You are a talkative.)}}
 
:* {{ux|dv| You be '''talk talk'''|( NSC_2021, You are a talkative.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Latest revision as of 16:44, 9 March 2024

Naija

Alternative form

Etymology

From English: talk talk

Pronunciation

  • tɔ̀k tɔ́k

Play Play

Noun

  1. Plenty talk wey person dey talk.
    • Your talk talk too much.  — (You talk too much.)
    • Forward, I no get any too much talk talk  — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__192, Let's move forward. I don't have much to say.)
  2. Condition where people go dey talk on top someting.
    • Dis matter don cause plenty talk talk ontop social media.  — (bbc__40896, This issue has caused a lot of debate on social media.)

Related forms

Translation

  • English: chatterbox, debate

Verb

  • Make person dey talk too much.
  • You too dey talk talk  — ( NSC_2021, You talk too much.)

Related forms

Translation

  • English: talker

Adjective

  • Person wey dey talk pass as e suppose talk.
  • You be talk talk  — ( NSC_2021, You are a talkative.)

Related forms

Translation

  • English: talkative