Difference between revisions of "talk talk"
(→Noun) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Person wey [[talk]] too much. | |
− | + | :* {{ux|dv| Your '''talk talk''' too much.|( NSC_Olukayode.S.M_2021,You talk too much.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Forward, I no get any too much '''talk talk''' |(LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__192, Let's move forward. I don't have much to say.)}} | |
− | + | * Condition where people go dey talk on top someting. | |
− | + | :* {{ux|dv| Dis matter don cause plenty '''talk talk''' ontop social media. |(bbc__40896, This issue has caused a lot of debate on social media.)}} | |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
Line 18: | Line 18: | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''chatterbox'', ''debate'' | * English: ''chatterbox'', ''debate'' | ||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 11:21, 19 July 2021
Naija
Etymology
From English: talk talk
Pronunciation
- tɔ̀k tɔ́k
Noun
- Person wey talk too much.
- Your talk talk too much. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021,You talk too much.)
- Forward, I no get any too much talk talk — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__192, Let's move forward. I don't have much to say.)
- Condition where people go dey talk on top someting.
- Dis matter don cause plenty talk talk ontop social media. — (bbc__40896, This issue has caused a lot of debate on social media.)
Related forms
Translation
- English: chatterbox, debate
Verb
Make person dey talk too much.
- You too dey talk talk — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, You talk too much.)
Related forms
Translation
- English: talker
Adjective
- Sey person wey im mouth no dey stay for one place.
- You be talk talk — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, You are a talkative.)
Related forms
Translation
- English: talkative