talk talk

Naija

Etymology

From English: talk talk

Pronunciation

  • tɔ̀k tɔ́k

Play Play

Noun

  1. Person wey talk too much.
    • Your talk talk too much.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021,You talk too much.)
    • Forward, I no get any too much talk talk  — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__192, Let's move forward. I don't have much to say.)
  2. Condition where people go dey talk on top someting.
    • Dis matter don cause plenty talk talk ontop social media.  — (bbc__40896, This issue has caused a lot of debate on social media.)

Related forms

Translation

  • English: chatterbox, debate


Verb

Make person dey talk too much.

  • You too dey talk talk  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021,)

Related forms

Translation

  • English: talker

Adjective

Sey person wey im mouth no dey stay for one place.

  • You be talk talk  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021,)

Related forms

Translation

  • English: talkative