talk talk
Naija
Etymology
From English: talk talk
Pronunciation
- tɔ̀k tɔ́k
Noun
- Person wey talk too much.
- Your talk talk too much. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021,You talk too much.)
- Forward, I no get any too much talk talk — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__192, Let's move forward. I don't have much to say.)
- Condition where people go dey talk on top someting.
- Dis matter don cause plenty talk talk ontop social media. — (bbc__40896, This issue has caused a lot of debate on social media.)
Related forms
Translation
- English: chatterbox, debate
Verb
- Make person dey talk too much.
- You too dey talk talk — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, You talk too much.)
Related forms
Translation
- English: talker
Adjective
- Sey person wey im mouth no dey stay for one place.
- You be talk talk — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, You are a talkative.)
Related forms
Translation
- English: talkative