Difference between revisions of "talk talk man"

Line 8: Line 8:
  
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
Person wey dey talk on behalf of oder people dem.
+
Person wey dey talk for oder people if de gader waka go someplace.
 
:* {{ux|dv| Di former '''talk talk''' man don always maintain say im collect di money under di order of Jonathan to help im election campaign for 2015. |(bbc__34736, The former spokesman maintained that he collected some money under the order of Jonathan to help his election campaign for 2015.)}}
 
:* {{ux|dv| Why you dey talk for ram? you be im talk talk man?|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Why are speaking on his behalf? Are you his spokesman?)}}
 
:* {{ux|dv| Why you dey talk for ram? you be im talk talk man?|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Why are speaking on his behalf? Are you his spokesman?)}}
 +
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[talk]], [[talk talk]]
 
* [[talk]], [[talk talk]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''spokesman''
 
* English: ''spokesman''

Revision as of 19:13, 8 July 2021

Naija

Etymology

From English: talk and man

Pronunciation

  • tɔ̀k tɔ́k mân

Verb phrase

Person wey dey talk for oder people if de gader waka go someplace.

  • Di former talk talk man don always maintain say im collect di money under di order of Jonathan to help im election campaign for 2015.  — (bbc__34736, The former spokesman maintained that he collected some money under the order of Jonathan to help his election campaign for 2015.)
  • Why you dey talk for ram? you be im talk talk man?  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Why are speaking on his behalf? Are you his spokesman?)

Related forms

Translation

  • English: spokesman