Difference between revisions of "talk talk man"
(→Naija) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== | ||
* Person wey dey talk for oder people if de gader waka go someplace. | * Person wey dey talk for oder people if de gader waka go someplace. | ||
− | :* {{ux|dv| Di former '''talk talk''' | + | :* {{ux|dv| Di former '''talk talk man''' don always maintain say im collect di money under di order of Jonathan to help im election campaign for 2015. |(bbc__34736, The former spokesman maintained that he collected some money under the order of Jonathan to help his election campaign for 2015.)}} |
− | :* {{ux|dv| Why you dey talk for ram? you be im talk talk man?|( | + | :* {{ux|dv| Why you dey talk for ram? you be im '''talk talk man'''?|( NSC_2021, Why are speaking on his behalf? Are you his spokesman?)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Revision as of 23:07, 21 December 2022
Naija
Etymology
From English: talk and man
Pronunciation
- tɔ̀k tɔ́k mân
Verb phrase
- Person wey dey talk for oder people if de gader waka go someplace.
- Di former talk talk man don always maintain say im collect di money under di order of Jonathan to help im election campaign for 2015. — (bbc__34736, The former spokesman maintained that he collected some money under the order of Jonathan to help his election campaign for 2015.)
- Why you dey talk for ram? you be im talk talk man? — ( NSC_2021, Why are speaking on his behalf? Are you his spokesman?)
Related forms
Translation
- English: spokesman