talk true

Revision as of 16:17, 12 November 2020 by 160.152.248.128 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: talk and true

Pronunciation

  • tɔ́:k trù


Verb

Sey person no dey lie.

  1. E good make husband and wife dey talk true with demself.  — (NSC_Olukayode. S.M_2020, It is best for husband and wife to remain truthful with each other.)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: truthful