talk true

Naija

Etymology

From English: talk and true

Pronunciation

  • tɔ́ktrû

Play Play

Verb phrase

  • Sey person no dey lie.
  • E good make husband and wife dey talk true with demself.  — (It is best for husband and wife to remain truthful with each other.)
  • If I talk true my mama no go beat me.  — (If I say the truth, I won't get disciplined by my mother.)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: truthful