Difference between revisions of "tear eye"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make person open eye for bad ting. | # Make person open eye for bad ting. | ||
− | #:* {{ux|dv|Dat babe '''tear eye''' die. |( | + | #:* {{ux|dv|Dat babe '''tear eye''' die. |(NSC_2020, That lady is extremely savvy.)}} |
# Make person [[wise up]]. | # Make person [[wise up]]. | ||
− | #:* {{ux|dv|Dis days, im don dey '''tear eye''' o '''tear eye''' die. |( | + | #:* {{ux|dv|Dis days, im don dey '''tear eye''' o '''tear eye''' die. |(NSC_2020, These days, he has been more sagacious.)}} |
# Make person dey [[vex]]. | # Make person dey [[vex]]. | ||
− | #:* {{ux|dv| Na joke I dey joke | + | #:* {{ux|dv| Na joke I dey joke. Abeg no come dey '''tear eye''' for me. |(NSC_2021, I was just joking with you, don't be angry.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[wosup]], [[para]], [[wiseup]] | * [[wosup]], [[para]], [[wiseup]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''savvy, vexed, wise'' | * English: ''savvy, vexed, wise'' |
Revision as of 23:21, 21 December 2022
Naija
Etymology
From English: tear eye
Pronunciation
- tíáaî
Verb
- Make person open eye for bad ting.
- Dat babe tear eye die. — (NSC_2020, That lady is extremely savvy.)
- Make person wise up.
- Dis days, im don dey tear eye o tear eye die. — (NSC_2020, These days, he has been more sagacious.)
- Make person dey vex.
- Na joke I dey joke. Abeg no come dey tear eye for me. — (NSC_2021, I was just joking with you, don't be angry.)
Synonyms
Translations
- English: savvy, vexed, wise