wosup

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: what is up?

Pronunciation1

  • wɔ́sɔ̂p

Play Play

Interjection

  • Wetin de dey use to greet person.
  • Babe wosup na! drop someting for your guy.  — (Hello girlfriend. How are you doing? Can I have some money?)
  • Guy Wosup? E don tey wey I see you.  — (Hi friend it's been a while I saw you.)

Synonyms

Translation

  • English: hello

Pronunciation2

  • wɔ̀zɔ̂p

Play


Adjective

  • Sey person know wetin dey happen for di area.
  • Wosup guy.  — (NSC_2020, Smart guy.)
  • Di woman wey he marry na wosup girl.  — (NSC_2020, The woman he got married to is a savvy woman.)
Related form
Translations
  • English: smart person,savvy