Difference between revisions of "tear eye"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
(8 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From English ''tear eye'' | + | From English: ''tear eye'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * tíáaî |
<sm2>Pcm-ng-tear eye.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-tear eye.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-tear eye.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-tear eye.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Make person open eye for bad ting. | |
− | :* {{ux|dv|Dat babe ''tear eye'' die. |( | + | #:* {{ux|dv|Dat babe '''tear eye''' die. |(That lady is extremely savvy.)}} |
− | + | # Make person [[wise up]]. | |
− | :* {{ux|dv|Dis days, im don dey ''tear eye'' o ''tear eye'' die. |( | + | #:* {{ux|dv|Dis days, im don dey '''tear eye''' o '''tear eye''' die. |(These days, he has been more sagacious.)}} |
− | + | # Make person dey [[vex]]. | |
− | :* {{ux|dv| Na joke I dey joke | + | #:* {{ux|dv| Na joke I dey joke. Abeg no come dey '''tear eye''' for me. |(I was just joking with you, don't be angry.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[wosup]], [[para]], [[wiseup]] | * [[wosup]], [[para]], [[wiseup]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''savvy, vexed, wise'' | * English: ''savvy, vexed, wise'' |
Latest revision as of 19:04, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: tear eye
Pronunciation
- tíáaî
Verb
- Make person open eye for bad ting.
- Dat babe tear eye die. — (That lady is extremely savvy.)
- Make person wise up.
- Dis days, im don dey tear eye o tear eye die. — (These days, he has been more sagacious.)
- Make person dey vex.
- Na joke I dey joke. Abeg no come dey tear eye for me. — (I was just joking with you, don't be angry.)
Synonyms
Translations
- English: savvy, vexed, wise