Difference between revisions of "tear eye"
(→Verb) |
|||
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From English ''tear eye'' | + | From English: ''tear eye'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 16:19, 28 July 2021
Naija
Etymology
From English: tear eye
Pronunciation
- tíáaì
Verb
- Make person open eye for bad ting.
- Dat babe tear eye die. — (NSC_Tella_2020, That lady is extremely savvy.)
- Make person wise up.
- Dis days, im don dey tear eye o tear eye die. — (NSC_Tella_2020, This days, he has been more sagacious.)
- Make person dey vex.
- Na joke I dey joke abeg no come dey tear eye for me. — (NSC_2021, I was just joking with you, don't be angry.)
Synonyms
Translations
- English: savvy, vexed, wise