tear eye

Revision as of 20:37, 16 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From English: tear eye

Pronunciation

  • tíáaî

Play


Verb

  1. Make person open eye for bad ting.
    • Dat babe tear eye die.  — (NSC_Tella_2020, That lady is extremely savvy.)
  2. Make person wise up.
    • Dis days, im don dey tear eye o tear eye die.  — (NSC_Tella_2020, This days, he has been more sagacious.)
  3. Make person dey vex.
    • Na joke I dey joke abeg no come dey tear eye for me.  — (NSC_2021, I was just joking with you, don't be angry.)

Synonyms

Translations

  • English: savvy, vexed, wise