tell
Naija
Etymology
From English: tell
Pronunciation
- tɛl
Verb
Transitive Verb
- Make person yarn give somebody.
- E tell am. — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__61, He told him.)
Intransitive
- Tell am sey e dey leak. — (BEN_36_Clever-Girl_MG__71, Tell him that theres a leakage.)
- I no wan tell. — (KAD_24_Biography_M__134, I don't want to tell...)
Serial verb
- So dat time I no w~, I no sabi tell di Pidgin as e be. — (NST_cleaned__145, So that time I don't w-, I don't know how to qualify Pidgin then.)
- My pile con call tell dem sey I no dey . — (NSC_Tella_2021, My father then called and told them that I was not around.)
Synonyms
Translations
- English: to talk