tell
Naija
Etymology
From English: tell
Pronunciation
- tɛ̂l
Verb
Transitive Verb
- Make person yarn give somebody.
- E tell am. — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__61, He told him.)
Intransitive
- Tell am sey e dey leak. — (BEN_36_Clever-Girl_MG__71, Tell him that there's a leakage.)
- My pile con call tell dem sey I no dey . — (NSC_Tella_2021, My father then called and told them that I was not around.)
- Make person dey talk someting for mouth.
- I no wan tell. — (KAD_24_Biography_M__134, I don't want to talk.)
- I no sabi tell di Pidgin as e be. — (NST_cleaned__145, I don't know how to speak the Pidgin then.)
Synonyms
Translations
- English: to talk