tell

Naija

Etymology

From English: tell

Pronunciation

  • tɛl

Play Play


Verb

  • Make person yarn give somebody.
  • E tell am.  — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__61, He told him.)
  • Tell am sey e dey leak.  — (BEN_36_Clever-Girl_MG__71, Tell him that it's leaking.)

Intransitive Verb

  • I no wan tell.  — (KAD_24_Biography_M__134, I don't want to tell...)
  • Why I no go go tell?  — (KAD_17_Turkeys_MG__106, Why won't I report it?)

Serial Verb

  • So dat time I no w~, I no sabi tell di Pidgin as e be.  — (NST_cleaned__145, So that time I don't w-, I don't know how to qualify Pidgin then.)
  • My pile con call tell dem sey I no dey .  — (NSC_Tella_2021, My father then called and told them that I was not around.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to talk