tell

Revision as of 18:27, 27 August 2021 by 160.152.7.90 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: tell

Pronunciation

  • tɛ̂l

Play Play

Verb

Transitive Verb

  • Make person yarn give somebody.
  • E tell am.  — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__61, He told him.)

Intransitive

  • Tell am sey e dey leak.  — (BEN_36_Clever-Girl_MG__71, Tell him that there's a leakage.)
  • I no wan tell.  — (KAD_24_Biography_M__134, I don't want to tell.)
  • I no sabi tell di Pidgin as e be.  — (NST_cleaned__145, I don't know how to speak the Pidgin then.)
  • My pile con call tell dem sey I no dey .  — (NSC_Tella_2021, My father then called and told them that I was not around.)

Synonyms

Translations

  • English: to talk