tell

Revision as of 19:06, 5 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English: tell

Pronunciation

  • tɛ̂l

Play Play

Verb

  • Make person yarn give somebody.
  • E tell am.  — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__61, He told him.)
  • Tell am sey e dey leak.  — (BEN_36_Clever-Girl_MG__71, Tell him that there's a leakage.)
  • My pile con call tell dem sey I no dey .  — (My father then called and told them that I was not around.)

Synonyms

Translations

  • English: to talk