Difference between revisions of "testing"

 
(22 intermediate revisions by 11 users not shown)
Line 6: Line 6:
 
* tɛ́stìŋ
 
* tɛ́stìŋ
 
<sm2>Pcm-ng-testing.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-testing.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-testing.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-testing.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 39
 
* Frequency rank in raw corpus: 3688
 
 
===Usage===
 
Dem dey use am pass for matter wey be health matter.
 
 
===Definition===
 
Condition where person dey  check for yamayam or diziz wey fit dey body.
 
 
===Noun===
 
===Noun===
#Wetin dey dey use check for someting.
+
# Condition where person dey check for [[yamayama]] or sickness wey fit dey body.
#: {{ux|dv|Authorities don take blood samples from di patient for '''testing''' and dey expect di test result within di next 24 hours. |(bbc__18024, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Authorities don take blood samples from di patient for '''testing''' and dey expect di test result within di next 24 hours. |(bbc__18024,The authorities have taken blood samples from the patient for testing and they expect the test results within the next 24 hours.)}}
#:* {{ux|dv|Zimbabwe: Cholera don kill four people Zimbabwe: 'Wait and Get' HIV '''testing''' machine |(bbc__102194, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Di health minister say HIV no be death sentence and dis kain '''testing''' kit don common well well and e good. |(bbc__35148, The health minister said HIV is not a death sentence and the testing is very common and good.)}}
#: {{ux|dv|Dr Oscar say dem don get some lab equipment for '''testing''', wey dey very necessary to make di breast milk bank work, but support from people dey slow maybe because of recession. |(bbc__43431, __no translation__)}}
+
# Condition where de dey test someting.  
#: {{ux|dv|For di six months wey remain, government go put am for '''testing'''.|Egbokhare no translation}}
+
#:* {{ux|dv|Dr Oscar say dem don get some lab equipments for '''testing''', wey dey very necessary to make di breast milk bank work, but support from people dey slow maybe because of recession|(bbc__43431, Dr Oscar said they have gotten some lab equipment for testing, which will make the breast milk bank function. However, support from the people is slow as a result of the recession.)}}
#: {{ux|dv|Di health minister say HIV no be death sentence and dis kain '''testing''' kit don common well well and e good |(bbc__35148, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| For di six months wey remain, government go put am for '''testing'''.|(Egbokhare_2020, For the six months remaining, the government will put it to test.)}}
#: {{ux|dv|As court think am well, di '''testing''' go dey for terms and condition sey wheda di person go fit maintain di pikin, send am go school and care for am. |(hildrights__10, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|According to Congo health ministry informate wey dem release late on Saturday, na four cases of Ebola wey dem don confam through '''testing''' for Mbandaka Wangata area and anoda two suspected cases. |(bbc__11355, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Research wey come from di Indian Council of Medical Research  say because people no too know about cancer and because dem no dey go for '''testing''', only 12.5% of patients dey come for treatment during di early stages of di disease. |(bbc__85025, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Point of Care mean say e go dey possible now to do immediate '''testing''' and treatment anywhere, instead of di way e be before where person go need go one lab, for where results fit tay before e comot. |(bbc__82211, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|SPL Di new '''testing''' machine for HIV mean say e go dey possible now to do immediate testing and treatment anywhere Zimbabwe Ministry of Health and Child Care, with support from The Global Fund, don buy 100 HIV point of care machines for $5m as part of plan to make am easy for people wey dey rural area to fit test. |(bbc__86342, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Afta dat, we go dey do periodic market '''testing''', she explain. |(bbc__152, __no translation__)}}
 
 
 
====Translations====
 
* English: ''testing''
 
 
 
===Verb===
 
#Make dem dey try to see how someting dey work.
 
#: {{ux|dv|Wetin dem dey do now na '''testing''' before dem go begin full production and exportation for around 2024. |(bbc__99258, __no translation__)}}
 
#Make dem check for yamayama and diziz wey dey body.
 
#: {{ux|dv|Twitter/ Nigeria goment don approve one new '''testing''' kit wey go allow anybody to check by imself whether e get HIV. |(bbc__96262, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|SPL Di new testing machine for HIV mean say e go dey possible now to do immediate '''testing''' and treatment anywhere Zimbabwe Ministry of Health and Child Care, with support from The Global Fund, don buy 100 HIV point of care machines for $5m as part of plan to make am easy for people wey dey rural area to fit test. |(bbc__86342, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di state-of-the-art machines wey fit do viral load '''testing''' and Early Infant Diagnosis  for HIV, go help di country meet dia goal to end AIDS for year 2020. |(bbc__38522, __no translation__)}}
 
====Derived forms====
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''testing''
 
* English: ''testing''

Latest revision as of 19:07, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English testing

Pronunciation

  • tɛ́stìŋ

Play Play

Noun

  1. Condition where person dey check for yamayama or sickness wey fit dey body.
    • Authorities don take blood samples from di patient for testing and dey expect di test result within di next 24 hours.  — (bbc__18024,The authorities have taken blood samples from the patient for testing and they expect the test results within the next 24 hours.)
    • Di health minister say HIV no be death sentence and dis kain testing kit don common well well and e good.  — (bbc__35148, The health minister said HIV is not a death sentence and the testing is very common and good.)
  2. Condition where de dey test someting.
    • Dr Oscar say dem don get some lab equipments for testing, wey dey very necessary to make di breast milk bank work, but support from people dey slow maybe because of recession  — (bbc__43431, Dr Oscar said they have gotten some lab equipment for testing, which will make the breast milk bank function. However, support from the people is slow as a result of the recession.)
    • For di six months wey remain, government go put am for testing.  — (Egbokhare_2020, For the six months remaining, the government will put it to test.)

Translations

  • English: testing