Difference between revisions of "time"

 
(8 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* period 0.56 333, level 0.52 780, day 0.48 3361, place 0.48 2592, ting 0.47 1092, once 0.47 443, so 0.47 11908, half 0.43 443, month 0.43 988
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English time
+
From English: ''time''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* taɪm
+
* taɪ̂m
 
<sm2>Pcm-ng-time.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-time.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-time.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-time.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 219
 
* Frequency rank in NSC treebank: 74
 
* Frequency in raw corpus: 6607
 
* Frequency rank in raw corpus: 64
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
  
  
 
===Noun===
 
===Noun===
time: no definition -- Definition in Naija?
+
* Wetin dem dey take calculate minutes, hour, and day.
 +
:* {{ux|dv| No '''time'''. |(LAG_08_Austin-And-Donald_DG__146, There is no time.)}}
 +
:* {{ux|dv| But no be waste of '''time'''. |(jw__44700, But it isn't a waste of time.)}}
 +
:* {{ux|dv| No be '''time''' to pepper anybodi. |(bbc__43636, This is not the time to deal with anybody.)}}
 +
====Related forms====
 +
* [[daytime]], [[part time]], [[shorttime]]
 +
====Translations====
 +
* English: ''time''
  
 +
===Verb===
 +
* Make person dey look when someting go do reach.
 +
:* {{ux|dv| Na wa. You dey '''time''' your husband like dis everyday? |(It's a pity. Do you time your husband like this?)}}
 +
:* {{ux|dv| Do quick abeg. My madam dey '''time''' me. |(Please be fast. My madam is timing me.)}}
  
# det (frequency:1081)
+
====Translation====
#: {{ux|dv|No '''time'''. |(LAG_08_Austin-And-Donald_DG__146, There is not time.)}}
+
* English: ''time''
#: {{ux|dv|Dis '''time'''? |(IBA_05_Cobbler_DG__204, This time ?)}}
 
# - (frequency:816)
 
#: {{ux|dv|'''Time''' |(bbc__94053, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Time''' na; |(ja102__4627, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:301)
 
#: {{ux|dv|Full '''time''' |(bbc__53283, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Next '''time'''. |(IBA_25_Buying-Indomie_DG__147, Next time.)}}
 
# case (frequency:206)
 
#: {{ux|dv|But no be waste of '''time'''. |(jw__44700, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Until '''time''', you finish am. |(IBA_16_Drivers_DG__141, Until the time you exhaust it.)}}
 
# dep-det (frequency:198)
 
#: {{ux|dv|Na the '''time''' we no go cry again, |(jw__26223, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Any '''time''' I break, I go feel bad. |(bbc__15955, __no translation__)}}
 
# acl (frequency:54)
 
#: {{ux|dv|No be '''time''' to pepper anybodi. |(bbc__43636, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Friendships need '''time''' to develop |(bbc__53091, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:38)
 
#: {{ux|dv|Dis is my cloud gadaring '''time''', |(WAZL_10_Oga-Madam_DG__80, This is my cloud gathering time.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Time''' na '''time''' for sharp, sharp tory. |(NST_cleaned__41649, __no translation__)}}
 
# acl-det (frequency:30)
 
#: {{ux|dv|Reach di '''time''' when we wan write WAEC. |(ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__110, Until the time we wanted to write the WAEC.)}}
 
#: {{ux|dv|Na the '''time''' when life go just dey sweet. |(jw__26224, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:19)
 
#: {{ux|dv|'''Time''' still… |(NST_cleaned__24567, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And ‘e ready to help us anytime '''time''' when trouble dey.’— Ps. |(jw__47377, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:14)
 
#: {{ux|dv|Weather and '''time''' don affect di building. |(bbc__98405, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Read the whole Bible according to the year or '''time''' wey dem write am. |(jw__5927, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|Mtschew but in fact, e con even get '''time''' wey be sey I come... |(NST_cleaned__33440, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Now e don reach '''time''' wey be sey ehn we dey tell ourselves di truth. |(ABJ_INF_11_Land_M__3, Now is the time when ehn we are telling ourselves the truth)}}
 
# conj (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Make you choose '''time''' and place wey go good for you to learn. |(jw__23383, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But im say no be sometin wey go happen one day, e go take '''time''' and constant engagement. |(bbc__20297, __no translation__)}}
 
# cc-det (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|She chook mouth on to investment enta di business say no be only about di money wey dey go in but di '''time''' and effort. |(bbc__88467, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|‘So, make we continue to dey watch, because we no know the day or the '''time'''.’  You fit explain wetin the parable mean? |(jw__35592, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Na around 607 years before Jesus '''time''' dem scatter Jerusalem. |(jw__474, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im bin tell BBC say dis type of gas explosions dey happen from '''time''' to '''time''' for Ghana. |(bbc__58399, __no translation__)}}
 
# case-cc (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Helicopters no be common tin wey police dey use patrol for di West African kontri although from '''time''' to '''time''' di police dey use am. |(bbc__55677, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|AFP From '''time''' to '''time''', armed groups dey block Libya oil field and export terminals dem One militant group don shut down one of Libya biggest oil field for south of di country since Sunday 1 October. |(bbc__9963, __no translation__)}}
 
# acl-cop (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Na '''time''' to deprive yoursef of so many tings. |(IBA_31_Lens-Sermon_MG__101, It's a time to deprive yourself of so many things.)}}
 
#: {{ux|dv|On Ash Wednesday, we tell una sey dis '''time''' na '''time''' of fasting, na '''time''' of alms giving, na '''time''' of prayer. |(IBA_31_Lens-Sermon_MG__4, On Ash Wednesday, we told you that this period is the time of fasting, it's the time of alms-giving, it's the time of prayer.)}}
 
# amod-cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|According by dem, dem say, de, dem believe sey dem own dis club, and dis club own dem big '''time'''. |(WAZK_02_Nigerian-Football-League_M__8, According to them, they said... they... they believe that they owe this club, and this club owes them big time.)}}
 
#: {{ux|dv|Afta ninety minutes plus five minutes additional '''time''' di game finish 2-2. Di result mean say na 4-3 Real Madrid take win di two legs and dem go play go play Liverpool or AS Roma for final for May 28 . |(bbc__12960, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[Job time|Job time]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Help am know sey for Job time, wetin dem take dey see far  no dey. |(jw__10353, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For Job time, Jehovah talk sey nobody be like Job for the whole earth. |(jw__46047, __no translation__)}}
 
* [[art time|art time]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Tanko finish to learn law for di Ahmadu Bello University for Zaria, from Bachelor , to Masters wey e do art time  enta im Doctorate Degree  also for Part time |(bbc__93028, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tanko finish to learn law for di Ahmadu Bello University for Zaria, from Bachelor , to Masters wey e do art time  enta im Doctorate Degree  also for part time. |(bbc__93029, __no translation__)}}
 
* [[day time|day time]]
 
 
 
#: {{ux|dv|E fit be sey na for day time. |(jw__44169, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We fit pray for day time or for night. |(jw__8211, __no translation__)}}
 
* [[evri time|evri time]]
 
 
 
#: {{ux|dv|So dis kain mistake no be somtin im dey do evri time. |(bbc__90418, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di partner fit dey reason say na because im no dey satisfy am, na im make di pesin dey watch porn evri time. |(bbc__36999, __no translation__)}}
 
* [[noon time|noon time]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Den e get some rituals wey Oba go perform for palace  by noon time... |(NST_cleaned__39242, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Den e get some rituals wey Oba go perform for palace (you know) by noon time... by afternoon time. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__76, Then there are some rituals which the Oba will perform in the palace, you know, by noon... in the afternoon.)}}
 
* [[part time|part time]]
 
 
 
#: {{ux|dv|di part time tire me walahi. |(NST_cleaned__35488, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|When you enter university, you get to meet di big shots, different kind of guys like dat, but mehn di kind picture wey I con see for dere mehn... di part time tire me walahi. |(KAD_13_Entering-University_MG__4, When you get into the university, you get to meet the big shots, different kinds of people, but guys, the kind of picture I saw over there, guys... I got tired of the '''part time''' program, I swear to God.)}}
 
* [[time belt|time belt]]
 
 
 
#: {{ux|dv|giving di time belt wey person dey work now, dis na children friendly hour. |(NST_cleaned__34141, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Den also, ehn... giving di time belt wey person dey work now, dis na children friendly hour. |(WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__55, Then also, uh... speaking of the working hours, this is a child friendly hour.)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* period 0.56 333, level 0.52 780, day 0.48 3361, place 0.48 2592, ting 0.47 1092, once 0.47 443, so 0.47 11908, half 0.43 443, month 0.43 988
 
 
 
====Antonyms====
 
* period 0.56 333, level 0.52 780, day 0.48 3361, place 0.48 2592, ting 0.47 1092, once 0.47 443, so 0.47 11908, half 0.43 443, month 0.43 988
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition
 

Latest revision as of 19:15, 5 June 2023

Naija

Etymology

From English: time

Pronunciation

  • taɪ̂m

Play Play


Noun

  • Wetin dem dey take calculate minutes, hour, and day.
  • No time.  — (LAG_08_Austin-And-Donald_DG__146, There is no time.)
  • But no be waste of time.  — (jw__44700, But it isn't a waste of time.)
  • No be time to pepper anybodi.  — (bbc__43636, This is not the time to deal with anybody.)

Related forms

Translations

  • English: time

Verb

  • Make person dey look when someting go do reach.
  • Na wa. You dey time your husband like dis everyday?  — (It's a pity. Do you time your husband like this?)
  • Do quick abeg. My madam dey time me.  — (Please be fast. My madam is timing me.)

Translation

  • English: time