today

Naija

Alternative forms

Etymology

From English today

Pronunciation

  • tùdé

Play Play

Noun

  • Di day wey person dey inside.
  • Dey go bring anoder man today.  — (JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__50, They will bring another man today.)
  • She dey till today.  — (BEN_15a_Theology-Demons_DG__99, She's there till today.)
  • Dat woman, I no go ever forget her in my life even if she die today, or tomorrow.  — (ENU_33_A-Beg_MG__60, That woman, I will never forget her in my life, even if she dies today, or tomorrow.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: today