Difference between revisions of "toh"
Line 17: | Line 17: | ||
Na word de dey take show sey person di gree person gree put for anoder person talk no really reach inside belle or say matter tire person one kind. | Na word de dey take show sey person di gree person gree put for anoder person talk no really reach inside belle or say matter tire person one kind. | ||
− | + | :*{{ux|dv|'''Toh''' bros, how we go do am? |(NST_cleaned__11883, Brother, that is true, so what do we do now?)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|'''Toh''' I no get money. |(NST_cleaned__33629, I am broke as it is.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|'''Toh''' sha, im promise us sey im go do someting for Plateau State. |(JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__6, Well, he had promised he was going to do something in Plateau State.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|'''Toh''' now, she don show you sey she no love you, na your friend she love. |(NST_cleaned__21731, Do you see that she has demonstrated that she does not really love; she loves your friend instead.)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 13:51, 15 February 2021
Naija
Etymology
From: Hausa toh
Pronunciation
- toh
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 88
- Frequency rank in NSC treebank: 152
- Frequency in raw corpus: 307
- Frequency rank in raw corpus: 963
Interjection
Na word de dey take show sey person di gree person gree put for anoder person talk no really reach inside belle or say matter tire person one kind.
- Toh bros, how we go do am? — (NST_cleaned__11883, Brother, that is true, so what do we do now?)
- Toh I no get money. — (NST_cleaned__33629, I am broke as it is.)
- Toh sha, im promise us sey im go do someting for Plateau State. — (JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__6, Well, he had promised he was going to do something in Plateau State.)
- Toh now, she don show you sey she no love you, na your friend she love. — (NST_cleaned__21731, Do you see that she has demonstrated that she does not really love; she loves your friend instead.)
Synonyms
Translations
- English: alright/okay