toh

Naija

Etymology

From: Hausa toh

Pronunciation

  • toh

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 88
  • Frequency rank in NSC treebank: 152
  • Frequency in raw corpus: 307
  • Frequency rank in raw corpus: 963

Interjection

Na word de dey take show sey person di gree person gree put for anoder person talk no really reach inside belle or say matter tire person one kind.

  • Toh bros, how we go do am?  — (NST_cleaned__11883, Brother, that is true, so what do we do now?)
  • Toh I no get money.  — (NST_cleaned__33629, I am broke as it is.)
  • Toh sha, im promise us sey im go do someting for Plateau State.  — (JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__6, Well, he had promised he was going to do something in Plateau State.)
  • Toh now, she don show you sey she no love you, na your friend she love.  — (NST_cleaned__21731, Do you see that she has demonstrated that she does not really love; she loves your friend instead.)

Synonyms

Translations

  • English: alright/okay