Difference between revisions of "top"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 19: | Line 19: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Sey someting dey for place wey dey for up. | * Sey someting dey for place wey dey for up. | ||
− | :* {{ux|dv| Na | + | :* {{ux|dv| Na dat time di '''top''' of di water go dey shake. |(jw__12200, At that time, the top of the water will shake.)}} |
:* {{ux|dv| De need better ting, de want enter di '''top''' overnight. |(JOS_05_Buhari-Government_M__67, They need something better; they want to get to the top overnight.)}} | :* {{ux|dv| De need better ting, de want enter di '''top''' overnight. |(JOS_05_Buhari-Government_M__67, They need something better; they want to get to the top overnight.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''top'' | * English: ''top'' | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 11:58, 5 August 2021
Naija
Etymology
From English: top
Pronunciation
- tɔ̂p
Noun
- Cloth wey woman/man dey wear ontop trouser or skirt.
- E get some kind top wey I no dey like to dey buy for market. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, There are some certain types of top I prefer not to buy at the market.)
- She don tear my top for di fight. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, She tore my top when we fought.)
Synonyms
Translations
- English: Top(clothing)
Adjective
- Sey someting dey for place wey dey for up.
- Na dat time di top of di water go dey shake. — (jw__12200, At that time, the top of the water will shake.)
- De need better ting, de want enter di top overnight. — (JOS_05_Buhari-Government_M__67, They need something better; they want to get to the top overnight.)
Translations
- English: top
Verb
- Make dem add join put for someting.
- Madam top my soup for me o! e too small. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Madam, add more to my soup for it is small.)
- Di guy top my fuel for me. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, The man added extra fuel to the fuel I bought.)
Synonyms
Translations
- English: add