Difference between revisions of "top"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From English: ''top''
 
From English: ''top''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* tɔ̂p
+
* tɔ́p
 
<sm2>Pcm-ng-top.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-top.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-top.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-top.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Cloth wey woman/man dey wear ontop trouser or skirt.
+
* Cloth wey woman or man dey wear wey fit cover up part of person body.
:* {{ux|dv| E get some kind '''top''' wey I no dey like to dey buy for market. |(NSC_Olukayode.S.M_2021,  There are some certain types of top I prefer not to buy at the market.)}}
+
:* {{ux|dv| E get some kind '''top''' wey I no dey like to dey buy for market. |(There are some certain types of top I prefer not to buy at the market.)}}
:* {{ux|dv|She don tear my '''top''' for di fight. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, She tore my top when we fought.)}}
+
:* {{ux|dv|She don tear my '''top''' for di fight. |(She tore my top when we fought.)}}
 +
* Sey someting dey for place wey dey for up.
 +
:* {{ux|dv| Na dat time di '''top''' of di water go dey shake. |(jw__12200,  At that time, the top of the water will shake.)}}
 +
:* {{ux|dv| De need better ting, de want enter di '''top''' overnight. |(JOS_05_Buhari-Government_M__67, They need something better; they want to get to the top overnight.)}}
 +
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[blouse]]
 
* [[blouse]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''Top(clothing)''
 
* English: ''Top(clothing)''
 
 
===Adjective===
 
* Sey someting dey for place wey dey for up.
 
:* {{ux|dv| Na that time the '''top''' of the water go dey shake. |(jw__12200,  At that time, the top of the water will shake.)}}
 
:* {{ux|dv| De need better ting, de want enter di '''top''' overnight. |(JOS_05_Buhari-Government_M__67, They need something better; they want to get to the top overnight.)}}
 
====Translations====
 
* English: ''top''
 
 
 
  
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make dem add join put for someting.
 
* Make dem add join put for someting.
:* {{ux|dv| Madam '''top''' my soup for me o! e too small. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Madam, add more to my soup for it is small.)}}
+
:* {{ux|dv| Madam '''top''' my soup for me o! E too small. |(Madam, add more to my soup for it is small.)}}
:* {{ux|dv| Di guy '''top''' my fuel for me.  |( NSC_Olukayode.S.M_2021, The man added extra fuel to the fuel I bought.)}}
+
:* {{ux|dv| Di guy '''top''' my fuel for me.  |(The man added extra fuel to the fuel I bought.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[join]]
 
* [[join]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''add''
 
* English: ''add''

Latest revision as of 19:22, 5 June 2023

Naija

Etymology

From English: top

Pronunciation

  • tɔ́p

Play Play

Noun

  • Cloth wey woman or man dey wear wey fit cover up part of person body.
  • E get some kind top wey I no dey like to dey buy for market.  — (There are some certain types of top I prefer not to buy at the market.)
  • She don tear my top for di fight.  — (She tore my top when we fought.)
  • Sey someting dey for place wey dey for up.
  • Na dat time di top of di water go dey shake.  — (jw__12200, At that time, the top of the water will shake.)
  • De need better ting, de want enter di top overnight.  — (JOS_05_Buhari-Government_M__67, They need something better; they want to get to the top overnight.)

Synonyms

Translations

  • English: Top(clothing)


Verb

  • Make dem add join put for someting.
  • Madam top my soup for me o! E too small.  — (Madam, add more to my soup for it is small.)
  • Di guy top my fuel for me.  — (The man added extra fuel to the fuel I bought.)

Synonyms

Translations

  • English: add