Difference between revisions of "top"

Line 14: Line 14:
  
  
 
+
===Noun===
 
+
Cloth wey woman/man dey wear ontop trouser or skirt.
===Adjective===
+
:* {{ux|dv| E get some kind '''top''' wey I no dey like to dey buy for market. |(NSC_Olukayode.S.M_2021,  There are some certain types of top I prefer not to buy at the market.)}}
top: no definition -- Definition in Naija?
+
:* {{ux|dv|She don tear my '''top''' for di fight. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, She tore my top when we fought.)}}
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* based 0.72 321, depending 0.65 40, depend 0.65 124, depends 0.64 11, base 0.64 244, rely 0.62 15, behalf 0.62 64, focus 0.61 247, unodc 0.57 7
+
* [[blouse]]
 
 
====Antonyms====
 
* based 0.72 321, depending 0.65 40, depend 0.65 124, depends 0.64 11, base 0.64 244, rely 0.62 15, behalf 0.62 64, focus 0.61 247, unodc 0.57 7
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''Top(clothing)''
  
  
 
+
===Adjective===
===Noun===
+
Sey someting dey for place wey dey for up.
top: no definition -- Definition in Naija?
+
:* {{ux|dv| Na that time the '''top''' of the water go dey shake. |(jw__12200, At that time, the top of the water will shake.)}}
 
+
:* {{ux|dv| Na me dey on '''top'''. |(JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__275, I am the one in the leading position.)}}
#: {{ux|dv| On '''top''' wetin? |(IBA_33_News-Comments_MG__99, For what?)}}
+
:* {{ux|dv| De need better ting, de want enter di '''top''' overnight. |(JOS_05_Buhari-Government_M__67, They need something better; they want to get to the top overnight.)}}
#: {{ux|dv|Na me dey on '''top'''. |(JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__275, I am the one on top.)}}
 
# dep (frequency:29)
 
#: {{ux|dv|On '''top''' sey you be singer, songito national. |(IBA_10_Recession_DG__162, With the understanding that you are a singer, songito national.)}}
 
#: {{ux|dv|How Sierra Leone dey waka on '''top''' dia general election? |(bbc__56368, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:21)
 
#: {{ux|dv|Dem dey '''top''' di group. |(bbc__25207, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem bin dey '''top''' table. |(ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__32, They were toping the table.)}}
 
# case (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|Wen person puff di pipe with shisha, na so di charcoal on '''top''' go dey burn |(bbc__98833, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na eba, with correct egusi soup, con join shaki on '''top''', na im I dey like chop. |(KAD_21_Cameroon-School_DG__93, It is eba, with correct melon soup, now put shaki on top, that is what I like to eat.)}}
 
# nmod (frequency:14)
 
#: {{ux|dv|Di video blow, '''top''' charts across Nigeria. |(bbc__39355, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Top''' of di list na Somalia wey rank 54 out of 54. |(bbc__94681, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|it is from di '''top''' na im  all dis corruption dey start from |(deuber__4667, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So when I was in di camp, when I dey camp, we get ehn bed wey one dey '''top''' one. |(KAN_03_My-Plans-For-The-Country_DG__127, So, when I was in the camp...when I was in the camp, we had bunks where there is one on top and one...)}}
 
# det (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|De need better ting, de want enter di '''top''' overnight. |(JOS_05_Buhari-Government_M__67, They need a good thing; they want to get to the top overnight.)}}
 
#: {{ux|dv|Di presidency make dis announcement on '''top''' dia Twitter handle . |(bbc__37392, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Na that time the '''top''' of the water go dey shake. |(jw__12200, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Mountains surround the area, and the '''top''' of the water for the sea dey warm. |(jw__23600, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Back to '''top''' to-'''top''' |(bbc__18934, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di problem with parboiled rice be say pipo no know how long e dey for warehouse before dey export am Plenti Nigerians don dey fear don dey on '''top''' whether parboiled rice dey good to dey chop or e dey bad for di bodi. |(bbc__37581, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Forbes write say di amount wey dem gada from sponsored posts dey small compare wit oda '''top''' YouTubers. |(bbc__52585, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di report wey di join bodi for Economic and Peace mata dey do, di Global Terrorism Index, show say Boko Haram dey on '''top''' di international kill kill people dem group, as for 2014, dem kill 6,644 people for different different attack dem for Nigeria, Chad and Cameroon. |(bbc__37914, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Windrush generation na pipo wey enta UK from 1948 to 1971 from Jamaica and oda Caribbean nations on '''top''' say UK bin no get enough labour. |(bbc__40615, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di oga pf di First Amendment Institute for Columbia University tweet di victory say na beta time make ogas for goment dem dey comot di pipo wey dem block for social media on '''top''' say dem no like wetin dem tok. |(bbc__36715, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|For di kind politics wey chimpanzee dem dey do, na padi-padi type wey fit change anytime, and to reach di '''top''' you need ready to deny your friends and embrace your enemies. |(bbc__51146, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di acting presido, dat is oga Yemi Osibajo on '''top''' of one kind ehm, some kind money discovery, and some kind corruption matter wey happen between ehm dat is di SGF, dat is ehm secretary to di government of di federation, Babachir Lawal, and di NIA oga, dat is ehn oga, oga ehn, Ayo Oke. |(NST_cleaned__9626, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
 
 
 
 
===Preposition===
 
top: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
#: {{ux|dv| Na still di six PM news, be dis on '''top''' Lagelu ninety-six point seven FM. |(IBA_34_News-Report-By-Samuel_MG__33, This is still the six PM news on Lagelu, ninety-six point seven FM.)}}
 
#: {{ux|dv| Still for inside dis tori, de don catch one mama on '''top''' baby wey dem kidnap for South Africa. |(IBA_34_News-Report-By-Samuel_MG__34, Still from this news bulletin, a woman has been arrested for the kidnapping of a baby in South Africa.)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* based 0.72 321, depending 0.65 40, depend 0.65 124, depends 0.64 11, base 0.64 244, rely 0.62 15, behalf 0.62 64, focus 0.61 247, unodc 0.57 7
 
 
 
====Antonyms====
 
* based 0.72 321, depending 0.65 40, depend 0.65 124, depends 0.64 11, base 0.64 244, rely 0.62 15, behalf 0.62 64, focus 0.61 247, unodc 0.57 7
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''top''
  
  
  
 
===Verb===
 
===Verb===
top: no definition -- Definition in Naija?
+
Make dem add join put for someting.
 
+
:* {{ux|dv| Madam '''top''' my soup for me o! e too small. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Madam, add more to my soup for it is small.)}}
 
+
#: {{ux|dv| Di guy '''top''' my fuel for me. |( NSC_Olukayode.S.M_2021, The man added extra fuel to the fuel I bought.)}}
# mark-obj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|While Cameroon play goalless draw against Benin to finish second behind Ghana wey '''top''' group F. |(bbc__99988, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Meet di only African player wey '''top''' di score chart of di German Bundesliga with 31 goals from 2016-17. |(bbc__66775, __no translation__)}}
 
# - (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Dis one mean say Uganda dey '''top''' Group E with seven points - dis na just one ahead of Egypt. |(bbc__42221, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di way wey Naija nai-... naira dey get muscle dis days, e no go stop Central Bank of Nigeria alias CBN to dey shook eyes on '''top''' different bank market matter wey go carry dem go ahead, ahead. |(WAZK_07_As-E-Dey-Hot-News-Read_MG__18, The way the Nigerian nai-... naira is appreciating these days will ensure that the Central Bank of Nigeria, also known as CBN, continues to monitor the financial market, which will encourage better results.)}}
 
# obj-obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Argentina and Barcelona playmaker Lionel Messi carri '''top''' trophy for men, di sixth time wey im go win am. |(bbc__16162, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E even release one song title Assurance wey im dedicate to Chioma 'my lover' before e come '''top''' am with brand new Porsche car. |(bbc__52110, __no translation__)}}
 
# aux-cc-nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|wey English fit con '''top''' am. |(NST_cleaned__32924, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di Red Devils don win all dia matches so far and dem dey '''top''' dia group. |(bbc__32389, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj-obl:mod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|For Africa, Nigeria '''top''' di list with 77% of women wey dey use skin lightening products. |(bbc__49914, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Argentina '''top''' dia group for World Cup with three wins against South Korea, Nigeria and Greece. |(bbc__16179, __no translation__)}}
 
 
 
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 
+
* [[on top]]
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* based 0.72 321, depending 0.65 40, depend 0.65 124, depends 0.64 11, base 0.64 244, rely 0.62 15, behalf 0.62 64, focus 0.61 247, unodc 0.57 7
+
* [[add]], [[join]]
 
 
====Antonyms====
 
* based 0.72 321, depending 0.65 40, depend 0.65 124, depends 0.64 11, base 0.64 244, rely 0.62 15, behalf 0.62 64, focus 0.61 247, unodc 0.57 7
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''add''

Revision as of 16:54, 22 February 2021

Naija

Etymology

From English: top

Pronunciation

  • tɔp

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 81
  • Frequency rank in NSC treebank: 167
  • Frequency in raw corpus: 3171
  • Frequency rank in raw corpus: 122


Noun

Cloth wey woman/man dey wear ontop trouser or skirt.

  • E get some kind top wey I no dey like to dey buy for market.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, There are some certain types of top I prefer not to buy at the market.)
  • She don tear my top for di fight.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, She tore my top when we fought.)

Synonyms

Translations

  • English: Top(clothing)


Adjective

Sey someting dey for place wey dey for up.

  • Na that time the top of the water go dey shake.  — (jw__12200, At that time, the top of the water will shake.)
  • Na me dey on top.  — (JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__275, I am the one in the leading position.)
  • De need better ting, de want enter di top overnight.  — (JOS_05_Buhari-Government_M__67, They need something better; they want to get to the top overnight.)

Translations

  • English: top


Verb

Make dem add join put for someting.

  • Madam top my soup for me o! e too small.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Madam, add more to my soup for it is small.)
  1. Di guy top my fuel for me.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, The man added extra fuel to the fuel I bought.)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: add