Difference between revisions of "top"

Line 3: Line 3:
 
From English: ''top''
 
From English: ''top''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* tɔ̂p
+
* tɔ́p
 
<sm2>Pcm-ng-top.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-top.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-top.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-top.m.ogg</sm2>

Revision as of 11:58, 5 August 2021

Naija

Etymology

From English: top

Pronunciation

  • tɔ́p

Play Play

Noun

  • Cloth wey woman/man dey wear ontop trouser or skirt.
  • E get some kind top wey I no dey like to dey buy for market.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, There are some certain types of top I prefer not to buy at the market.)
  • She don tear my top for di fight.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, She tore my top when we fought.)

Synonyms

Translations

  • English: Top(clothing)


Adjective

  • Sey someting dey for place wey dey for up.
  • Na dat time di top of di water go dey shake.  — (jw__12200, At that time, the top of the water will shake.)
  • De need better ting, de want enter di top overnight.  — (JOS_05_Buhari-Government_M__67, They need something better; they want to get to the top overnight.)

Translations

  • English: top

Verb

  • Make dem add join put for someting.
  • Madam top my soup for me o! e too small.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Madam, add more to my soup for it is small.)
  • Di guy top my fuel for me.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, The man added extra fuel to the fuel I bought.)

Synonyms

Translations

  • English: add