top
Naija
Etymology
From English: top
Pronunciation
- tɔ́p
Noun
- Cloth wey woman or man dey wear wey fit cover up part of person body.
- E get some kind top wey I no dey like to dey buy for market. — (NSC_2021, There are some certain types of top I prefer not to buy at the market.)
- She don tear my top for di fight. — (NSC_2021, She tore my top when we fought.)
- Sey someting dey for place wey dey for up.
- Na dat time di top of di water go dey shake. — (jw__12200, At that time, the top of the water will shake.)
- De need better ting, de want enter di top overnight. — (JOS_05_Buhari-Government_M__67, They need something better; they want to get to the top overnight.)
Synonyms
Translations
- English: Top(clothing)
Verb
- Make dem add join put for someting.
- Madam top my soup for me o! E too small. — (NSC_2021, Madam, add more to my soup for it is small.)
- Di guy top my fuel for me. — ( NSC_2021, The man added extra fuel to the fuel I bought.)
Synonyms
Translations
- English: add