top

Revision as of 16:54, 22 February 2021 by 154.66.42.56 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: top

Pronunciation

  • tɔp

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 81
  • Frequency rank in NSC treebank: 167
  • Frequency in raw corpus: 3171
  • Frequency rank in raw corpus: 122


Noun

Cloth wey woman/man dey wear ontop trouser or skirt.

  • E get some kind top wey I no dey like to dey buy for market.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, There are some certain types of top I prefer not to buy at the market.)
  • She don tear my top for di fight.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, She tore my top when we fought.)

Synonyms

Translations

  • English: Top(clothing)


Adjective

Sey someting dey for place wey dey for up.

  • Na that time the top of the water go dey shake.  — (jw__12200, At that time, the top of the water will shake.)
  • Na me dey on top.  — (JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__275, I am the one in the leading position.)
  • De need better ting, de want enter di top overnight.  — (JOS_05_Buhari-Government_M__67, They need something better; they want to get to the top overnight.)

Translations

  • English: top


Verb

Make dem add join put for someting.

  • Madam top my soup for me o! e too small.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Madam, add more to my soup for it is small.)
  1. Di guy top my fuel for me.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, The man added extra fuel to the fuel I bought.)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: add